
NAIJA FM LISTENERS CHOICE AWARDS 2022 -*VOTE HERE*
Oya vote for your favourite Naija FM presenter/Show. Click on the link wey below to vote.

Oya vote for your favourite Naija FM presenter/Show. Click on the link wey below to vote.

Di Lagos state police command on Saturday don reveal di result of di autopsy wey dem dey on di deadbodi of Ifeanyi Adeleke, son of

Instagram don talk say dem deactivate di account of di Nigerian influencer and high profile international fraudster, Hushpuppi, sake of say im break dia rules

Human rights lawyer Femi Falana, wey be senior advocate of Nigeria (SAN), don ask President Muhammadu Buhari say make dem pay members of di Academic

Even as public still dey criticize, Rivers State govnor Nyesom Wike don inaugurate di first batch of im 100,000 Special Assistant ontop Political Unit Affairs.

Nigeria President Muhammadu Buhari go on Monday meet with security chiefs for di nation capital, Abuja. According to di tweet wey dey di verified handle

Commercial drivers for Lagos State don warn say dem dey go on seven days protest and boycott of services across di state. Na sake of

Students inside Rivers State University yesterday, waka enter streets of Port Harcourt to do ‘‘we no go gree’’ on top di NO FEE NO EXAM

Dem don sama accuse give di oga dem inside Rivers state taskforce on waste management wey their leader na Jack, because say im arrest three

Di Rivers state house of assembly don screen and confam 18 people as commissioner elect. Some of this commissioner elect wey bin be commissioner before,